[Verse 1: Zlatan] Your mama say make you no dey follow me again I'm not I'm not Your papa say if he catch me he go cut my head Na why I no come your domot o Baby me the love you give me sweet me Adaobi i want to take you all around the world Sisi mi oya farabale mu ijo o I no wan know But i must meet your fada today
[Chorus: Zlatan] Fada Your Fada Fada I must meet your fada today Fada Your Fada Fada I must meet your fada today
[Verse 2: Phyno] Nwa Ada nwa Ada you be my one and only o Oyii na tu mu o make you no leave me lonely o Asa ne nunu E fe obula echolu I go me nu nu Tell your Fada si ya che nu nu Maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo I wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo Cos nobody fit to stop the love I have for you ?? Nwa che kwe ne be See I get money money ogologo It's looking for me a nu m a call away Gi ka na ache bekelebe iyo
[Chorus: Zlatan] Fada Your Fada Fada I must meet your Fada today Fada Your Fada Fada I must meet your Fada today
[Verse 3: Flavour] Asa nwa baby you be my priority for life I want to see your Fada Mu na umu nna mu na bia to do something for your head o We wan tv to see your Fada Today today not tomorrow We get money We no dey borrow Ngwa bia nu kwado be nu A yin na bia ehh E ma na efe ge me When we see your fada
[Chorus: Zlatan] Fada Your Fada Fada I must meet your Fada today Fada Your Fada Fada I must meet your Fada todayTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.