Verse 1 In 'ah my mind I am.looking for the melody Searching for the rhythm wey go totori And in my soul I am waiting for the prophesy I know I know its coming soon. I dey para, my mind don dey worry for my cheda I nondey slow down. Mama told me I go blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow
Chorus Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Nobody knows tomorrow If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind
Verse 2 Nobody knows tomorrow Fit to get money pass Aliko I dance away my sorrow I go boune like boy Alinko Rain or shine , I'll be shinning like a diamond I no dey gree From ikeja to miami dem dey dance to my calypso Oh yeah . I dey para, my mind don dey worry for my cheda I no dey slow down. I'm a winner ,I don blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow
Chorus Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Nobody knows tomorrow If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mindTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.