Ice Water Yemi Alade Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga As you see me I be oga no be package o As you see me dem dey call me chairman o And even if you follow me go my village dem dey feeling me oh oh oh As you see me for we side na big boys o Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las o we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no ni o turn around o No ni no ni oo oga ni mi o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga chairman Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Obi m bi mo ebubedike ah lce water obi mo bi mo Happy yourself baby o Enjoy your life baby o Happy yourself baby o E sweet for this side baby o Wetin dey constant na enjoyment o Flexing abundance enjoyment o Very important enjoyment o Living your best life Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las o we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no ni o turn around o No ni no ni oo oga ni mi o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga I be chairman Ahn ahn oga oga dem dey call be perfect o Ahn ahn ahn oga na me be graduate o Ahn ahn oga oga for the whole family Ahn ahn ahn oga I be pesin Ahn ahn oga oga dem dey call me baby o Ahn ahn ahn oga poor man with him best o Ahn ahn oga oga God still upliftTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.