What you say now Yemi Alade pop on dis on Na who be thief na who be criminal Shebi na the man wey dey take all of the money na Na the same man wey say he go free me na The same man wey con dey treat me like a prisioner Na who be thief na who be criminal Who be the owner of the money wey your chopping na All of the people wey you promise you go give dem land You don dey use your hand to build another man land Ah ah na who be the thief ooh Ole ole ole I say na who be thief ooh Ole ole Criminal in agbada Killing our motherland Suffocating our agenda Sitting on the common man Before before na we be future You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa Omo the future don dey scatter You no know say the future don be man naw yeah e Lies of our life and everything they gave you Oh oh oh oh oh Criminal in agbada Suffocating our agenda E be we wey put am for ladder ooh He used our dreams to climb ladder Falling our hope criminal Ole ole All of dem na criminal Ole ole Tell dem criminal Ole ole Criminal in agabda Power power criminal in agbada No no no no no no Touch am cos power fit chop you up o Even when you get a little it's still not enough o The whole power in Africa Is crippled by the wickedness in governance No lie no lie nothing for we to get no mind but we just dey dey hope I never see I never see a continent as tenacious as Africa Even if you bring fire even if you bring smoke Anything wey you give us we go chop and we go still hope Ibile ni mi won fi progress if u don't know Eeh na criminal in agbada e ba mi ki criminal Ole ole ole ole Won le body si body owner Ole ole ole ole Mr criminal criminal in agbada Very dirty politician Criminal in agbada Agbada o issa criminal in agbada No be wey put am for ladder Using our dreams to climb ladder Falling our hope criminal Ole ole dem be criminal Ole ole check criminal Ole ole criminal in agbada Ole ole power power Criminal in agbada No no no no no no Yemi Alade oh Yaya yaya eh eh Vtech the Boss las the boys o Mr criminal he dey wear agbada Criminal in agbada Yaya yaya yo yo sayTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.