[Intro] I ain't never make you wait, pronto, pronto Me o no go let you go, pronto, pronto (Mad)
[Chorus] She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Nah, only me wey dey make her press Oh na-na-na Baby no make me go all-la-la out Press on your buttons all na-na-na-night I won't prеss your feelings I won't cross those lines, yeah I know so many will tеll you lies Lie on my past so that we can divide It's no lie for you, I go all-la-la out For you, anything, I go all-la-la out, yeah
[Pre-Chorus] And I don't wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I'm looking in your eyes Love it when you smile and you're giving me that whine Yeah-yeah-yeah, don't like Wasting my time, pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see Only thing I need is the way you make me feel, yeah
[Chorus] She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Nah, only me wey dey make her press
[Post-Chorus] I ain't never make you wait, pronto, pronto Giver her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me o no go let you go, pronto, pronto I ain't never make you wait, pronto, pronto Giver her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me o no go let you go, pronto, pronto
[Verse 2] Oh na-na-na Your touch is spiritual, human-divine The way your dey make go all-la-la out Chop all my money, go all-la-la out, yea I need you every day by my side If you trust me with your heart, I won't let you cry If you trust me with your body, I won't let you drown For you, anything, I go all-la-la out, yeah
[Pre-Chorus] And I don't wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I'm looking in your eyes Love it when you smile and you're giving me that whine Yeah-yeah-yeah, don't like Wasting my time, pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see Only thing I need is the way you make me feel, yeah
[Chorus] She no dey press She tell me, baby, she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me, I no dey press Give me your loving, don't want no stress Say many men dem dey try to press Nah, only me wey dey make her press
[Post-Chorus] I ain't never make you wait, pronto, pronto Giver her anything she want, pronto, pronto Press her button, make she come, pronto, pronto Me o no go let you go, pronto, pronto
[Outro] I ain't never make you wait, pronto, pronto (She don't pressure me, she only let be) Giver her anything she want, pronto, pronto (Where I wanna be, I never let go) Press her button, make she come, pronto, pronto (Stick with me, I'll never let you go) Me o no go let you go, pronto, pronto (I never let you go, pronto, pronto) I ain't never make you wait, pronto, pronto (She don't pressure me, she only let be) Giver her anything she want, pronto, pronto (Where I wanna be, I never let go) Press her button, make she come, pronto, pronto (Stick with me, I'll never let you go) Me o no go let you go, pronto, pronto (I never let you go, pronto, pronto)Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.