Oh yes Welcome! class is in session Professor Wizzy baby about to tell you how to do your thing
Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn Say when I move to the right dem go talk…..ahn ahn I say anything I do dem go talk…..ahn ahn Abeg leave story dem go talk…o na na na na I move to right dem go talk…..ahn ahn Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn I get Boluwatife dem go talk…..ahn ahn Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Dey say I'm living in a rush…..ahn ahn Because I'm driving all around in a porsche…..ahn ahn Instagram, twitter dem go talk…..ahn ahn Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Say dem no see me when I suffer Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn Say dem no see me when I hustle Say dem no see me see me see me when I hustle…..ahn ahn Say dem no see me when I suffer Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn Say dem no see me when I hustle Say dem no see me see me see me when I hustle….oh wey
Say when I pass dem go talk If I sit down dey drink my shayo dem go talk…..o o o If I pass Mary to my guy dem go talk Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na Make dem leave me make I chop o Say make I live my life make I ball o…..ahn ahn Say make I do my thing low key..ah na na na na na na na na
Say when I move dem go talk…..ahn ahn Say I move to the left dem go talk…..ahn ahn I get Boluwatife dem go talk…..ahn ahn Abeg leave story dem go talk…o na na na na Anything I do dem go talk…..ahn ahn Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn Say when I move to the right dem go talk…..ahn ahn Abegi leave story dem go talk..o na na na na
Say nobody holy brother I'm going my way the next one na the border You're feeling my song all along my brother I'm doing my own, my brother do you brother Wait, follow me down I'm the ghetto king And see all the girls dem wanna follow me Dey say Wizzy baby bad so dem follow me
Say anything I do dem go talk…..ahn ahn Say dem no see me when I suffer Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn Say dem no see me when I hustle Say dem no see me see me see me when I hustle…..oh wey Say dem no see me when I suffer Say dem no see me see me see me when I suffer….ahn ahn Say dem no see me when I hustle Say dem no see me see me see me when I hustle…..oh wey
Say when I pass dem go talk If I sit down dey drink my shayo dem go talk If I pass Mary to my guy dem go talk Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na Make dem leave me make I chop o Say make I live my life make I ball o Say make I do my thing lowkey..ah na na na na na na na na
Say when I pass dem go talk If I sit down dey drink my shayo dem go talk If I pass Mary to my guy dem go talk Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na Make dem leave me make I chop o Say make I live my life make I ball o Say make I do my thing low key..ah na na na na na na na naTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.