[Intro] Sarz on the beat, you know Yaya Yeah yeah yeah yeah Wizzy, Wizzy, ohhh oh Wizzy, Wizzy, yeah!
[Verse 1] We dey go to my house together Make we carry go eh I get lady wey get wahala oh Make she carry go eh eh I get lady wey like designer oh eh She too like money oh eh I get one wey too like to fire oh Sometimes i carry go eh
[Chorus] Omo the way you shake The things you do, makin' me craze Rockin' expensive shit, oh yeah eh eh eh eh I say wetin you wear The things you do, makin' me craze I know you like expensive shit, oh yeah eh eh eh eh eh eh
[Verse 2] We dey go to my house together Make we carry go eh I get lady wey get wahala oh Make she carry go eh eh I get lady wey like designer oh eh She too like money oh eh I get one wey too like to fire oh Sometimes i carry go eh
[Chorus] Omo the way you shake The things you do, makin' me craze Rockin' expensive shit, oh yeah eh eh eh eh I say wetin you wear The things you do, makin' me craze I know you like expensive shit, oh yeah eh eh eh eh eh eh
[Bridge] Make we dey go eh eh Kilo show eh eh Go down, down, down, down, down (ooh eh eh) Make we dey go eh eh Kilo show eh eh Go down, down, down, down, down (ooh eh eh) Oya ice Oh eh, ye Feel the bass, oh eh eh eh Take it low and feel the bass Go down, down, go down Feel the bass
[Verse 3] Pretty, pretty, pretty lady Age is just a number oh Ijo lani k’ojo Sugbon shakara oloje ni Just make I feel you baby Feel the sound and feel the flow oh oh Ijo l’esere Owo n’be l’apo mi
[Chorus] Omo the way you shake The things you do, makin' me craze Rockin' expensive shit, oh yeah eh eh eh eh I say wetin you wear The things you do, makin' me craze I know you like expensive shit, oh yeah eh eh eh eh eh eh
[Outro] Make we dey go eh eh Kilo show eh eh Go down, down, down, down, down (ooh eh eh) Make we dey go eh eh Kilo show eh eh Go down, down, down, down, down (ooh eh eh) Oya iceTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.