[Verse 1] I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet
[Chorus] Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something
[Verse 2] He say darling I'm watching you Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole
[Chorus] Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something
[Bridge] I don't mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do I no mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do
[Chorus] Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your somethingTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.