You yarn me say you want a serious something, pempe We just start to yarn you say you want my cookie, pempe I've drawn the line if you get mind, make you cross, pempe And this alarm must sound if you touch my private property, pempe
Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o, pempe Ogbeni no go dere, pempe Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o Brother no go dere
I hear the shit dem be talking about me Trolling me, uh uh very clouty Follow your snap, tell dem say you done knack me oh, no no, no no You call I pick, won so pe mi cheap O dia easy, to be a celebrity Seyi baby too much feferiti Eh eh eh eh eh
Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o, pempe Ogbeni no go dere, pempe Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o Brother no go dere
No go dere I'm saying ma lo be Sister no go dere Not playing ma lo gbe Season after season trending for no reason Just they chop my chicken I no get time for beefing No no no Nothing but my matter wey him carry for him head Like say na him dey help me sell am Account balance nothing Is a big boy nothing Don't touch me Ogbeni Don't try it I be pempe o o o
Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o, pempe Ogbeni no go dere, pempe Pempe o o, pempe Pempe oooo, pempe Pempe o o Brother no go dere...Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.