1999.........1999 I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man
Let me take u back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 T'arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man Omo na 1999 T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole Ma kole ma rale Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere I hustle my music mo sa d'alapere The hustle dey pay nw e k'aje ku kale My papa dey hustle my papa dey try My papa na driver my papa dey grind My papa dey send all him pikin go skul My papa no mind ko mu garri ko sun My papa dey help as in money no reach Sum pple 4 street dem go say he too rich I no knw wetin my papa wnt me be Until d day dat I almost lost d G Dem break door Dem carry gun Me nd my siblings were very young Oh my God Dem shoot my dad But he survive Thank lord o
Let me take u back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 T'arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man Omo na 1999 T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo B'oti ilekun teyin mo ma lo sense Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b'eyan lo bi Eleganza Money must be made yes sir Blood in my eyes no vex ah (no vex ah) B'oleku wo gboro mo ma dogo Mo ma yo kele mo ma t'irogo Cos I dey para am goin local Won ni moti fa gbana moti fa choko I no surrender if dem no retreat Na money dey push me dey commit sin Mo ti d'ehana mo di Gabazin Most wanted e ma ri ni magazine yeah....
Let me take u back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 T'arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man Omo na 1999 T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathize I was traumatized Na den I realize Its time to organize myself....[2x]Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.