I came a long way from Ikeja Na why I hot pass Lagos weather o I no fit waste my time dey argue with you I got to move it's now or never, never So many distraction, commotion Make a bad man run away Politicians dem no send We dey find traffic for Mowe They wan pull me over How dey smell my money? Na wetin I dey try calculate Say na this fine girl wey day cool me down now Yeah, yeah, yeah
I don't really blame myself I've been on this road for long timе The leaders no day carе for us Their politics is more important I no fit to kill myself Mama I go take amnesia
We just wanna ease up Forget the stress like you've got amnesia Pretty girls with me and they wanna tease us Give thanks to Jah for all of ma G's yeah Girl you gotta ease up
Damn so many things I fit complain Naijia men are mad, you know the saying But how man go sane when nothing changes (nothing changes) I'm just saying Buy a new whip they scratch your paint Get some new ice they snatch your chain Times so hard it's head to blame 'em But me say ease up Find me herbs and tea yeah Make I look for Visa There's no guarantee for this world But me can't give up o Fighting is my default mode Omo na wetin I dey find con dey find me ni Fine girl wey cool my high BP o
I don't really blame myself I've been on this road for long time The leaders no day care for us Their politics is more important I no fit to kill myself Mama I go take amnesia
We just wanna ease up Forget the stress like you've got amnesia Pretty girls with me and they wanna tease us Give thanks to Jah for all of ma G's yeah Girl you gotta ease upTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.