Hey! I’m D’banj Say na Kayswtich Obodo oyinbo oh oh oh
Chorus Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the hennessy? Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha…obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha…obi mo From january to december sosogi Ha…obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha…..straight.. obi mo
Verse 1 Ha Baby come make we chill This loving is for real You and i Only you and i Ayigewewulu wewe kwegima Cause a man that findeth a wife Has found a very good thing Wa yoma So hold my hands Oya make we dance As we dey celebrate in advance I don turn your number one fan So hold my hands Oya make we dance As we dey celebrate in advance I don turn your number one fan
Chorus Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the hennessy? Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha…obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha…obi mo From january to december sosogi Ha…obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha…..straight.. obi mo
Verse 2 My baby make you no dey wait No chere kambia Let us celebrate This love wey we dey share My darling dance anyhow you want to Today na your day Me i go dance very well Cuz you don make my day Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my baby Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my lady Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my …
Chorus Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the hennessy? Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha…obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha…obi mo From january to december sosogi Ha…obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha…..straight.. obi mo
Outro Chukwu gozie mbasi furugi Ha…obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha…obi mo From january to december sosogi Ha…obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha…..straight.. obi moTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.