Celebration Celebration na Jubilation Jubilation oh na na (na na)
Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o
Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto
Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah
E go clear if you get patience Clean heart I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (location o o)
Bad mind leave my circumfеrence Dem go do dеm go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations oh
Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto
Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah yeah
Celebration Celebration na Jubilation (na na na na) Jubilation oh na na (na na)
Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o (no no no)
Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lol God Dey
No worry no worry my brother you know money go dey
Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto (eh eh)Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.