Intro Ouuu aaaa Fireboy here so (Shawdy pull up in the backside)
Verse one Gbemi sori bi gele I'm a king, ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget see gbagbe Me I be complete package (ooo)
Pre-chorus Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love
Chorus Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) I want you to treat me like a king Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)
Verse two Wetin you need bebe I get sauce, get juice bebe I get everything for you babe (as long as you dey) Bad boy wey you no fit use play game I be king, ma fi mi sere Girl you know so ma lo farawe (farawe)
Pre-chorus Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love
Chorus Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Treat me like a king Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)
Hook Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e (Shawdy pull up in the back) Fireboy here soTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.