Look my friends dem no like to hear word na to dey follow follow, follow dem enemies like zombie, dem dey go dey march dey go dey fight for other people wey spoil Nigeria so these politicians and soldiers dem be one and the same no one different [from] the other my people no wan know but with kind of leaders Africa no get hope Africans will suffer we go suffer reach our bone Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa. |