Make we talk something We never talk before and We dey see am everyday (Ahh...Ohhh....Sh-sh-sh-sh-sh) *repeat 2x
Look de man he dey waka *[CHORUS] GAGA GUGU GAGA GUGU *repeat
Hungry dey run for him face *[CHORUS] WOKO WOKO WOKO WOKO *repeat
Him pepeye* cap for him head *[CHORUS] PEPE PEPE PEPE PEPE *repeat
Him khaki woolen shirt for him body *[CHORUS] WULU WULU WULU WULU *repeat
Him trouser dey fly above him knee *[CHORUS] YAYA YAYA YAYA YAYA *repeat
The people wey employ da man Give him permit to carry the thing Weh bad Dem give him permit to carry baton Dem give him permit to carry tear-gas Dem give him permit to carry bullet Him fit carry basket for protection too Na so we dey see am every day No so he dey happen every day
One day *[CHORUS] SATURDAY
One day *[CHORUS] SATURDAY MORNING
The whole thing change
One day *[CHORUS] 5 A.M.
One day *[CHORUS] NOVEMBER 23
The whole thing change
One day *[CHORUS] 1974
One day- Kalakuta Show
One day *[CHORUS] SATURDAY
One day *[CHORUS] SATURDAY MORNING
Kalakuta Show *[CHORUS] 1979
Kalakuta Show
Dem make sure dem Use tear-gas, baton & bullet *repeat
Dem use them basket For protection too *repeat
Dem do one thing Dem never do before *repeat 3x
Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass
*[CHORUS] DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS *repeat under verses: Kalakuta show-o-o Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut Look fence dem break Look gate dem fall Everybody dey run Look head dem break Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o Kalakuta show Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer) Him he loya him dey come Look loya dem beat Look loya him dey run Look loya him dey run
Kalakuta show o-o Kalakuta show *Etc....
>Organ solo >Sax solo
>End with bass/percussion under solo saxTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.