He be say you be colonial man it is said you are a colonial man You don be slave man before You have been a slave before Dem don release you now They have released you now, but you but you never release yourself have never released yourself Colomentality Colomentality He be so It is like this He be so dem dey do, dem overdo It is like this what they do: they overdo all the things dem dey do everything they do He be so dem dey do, dem think say dem What they do: they think that they better pass dem brother. No be so? are better than their brothers. Is it not like this?. ... He be so It is like this! The thing wey black no good The thing why blacks are not good na foreign things dem is because they like foreign things dey like. No be so? Isn`t it like this? He be so/ I be so (chorus) It is!!! Dem go turn Air Condition and close They will turn on the air-conditioning dem country away. Na be so? and forget their country. He be so It is like this! Dem judge him go put white wig that judge will put on a white wig and jail him brothers. and jail his brothers No be so? Is it not like this? He be so It is like this! Dem go proud of dem name and They become proud of their names put dem slave name for head put their slave names at their heads. No be so? Isn`t it like this? He be so It's like this! Colomentality now make you hear me now Colomentality, you should hear me now Colo Mentality (chorus)5.1 Mr Ransome you5.2 make you hear Mr Ransome listen! Mr Williams you make you hear Mr Williams listen! Mr Allia you make you hear Mr Allah listen Mr Mohammed you make you hear Mr Mohammed listen Mr Aglican you make you hear Mr Anglican listen Mr Bishop you make you hear Mr Bishop listen Mr Catholic you make you hear Mr Catholic listen Mr Muselim you make you hear Mr Muselim listen Na Africa we dey O make you hear (2x) we are in Africa - you should hear this Colomentality hear Colomentality! listen! Mr Ransome you make you hear Mr Ransome, listen Na Africa we dey o make you hear It is Africa where we are-you should hear this Colomentality (Chorus) (various times)Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.