Fire dey burn (Energy) Wall no run (gAD, gAD) Ina njo (Baddo) Ogiri o sa (bad, bad) Ori kan body (pe, pe) Sheke fun Nindi (vibe, vibe) Beginda I be like mumu? (Ridimakulayo!)
We give them zanku (zanku) They dance zanku (zanku) We play azonto (azonto) They dance azonto (azonto) We give them shaku (shaku) The people feel am (feel am) Eh, play afro beat to the world (wan da no mo)
Oh-oh-obu ta roko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Oro boro ko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Awon ke fun ko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Biomu cha cho re (eh, Afrobeat to the world, eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, zanku) Obu ta roko re (eh, zanku) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, azonto) Oro boro ko re (eh, azonto) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, shaku) Awon ke fun ko re (feel am) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Biomu cha cho re (eh, Afrobeat to the world, eh, eh) Aso ko ri ko re
Emi fire dey burn (fire dey burn) Wall no run (wall no run) Eh, ina njo (ina njo) Ogiri o sa (ogiri o sa) Oyun kan body Won shekpe fun Mimbi Eh, egida (kai) I be like mumu? (I be like mumu?) Wo, if no be say Sepesepe I no dey play say Getting my play Hustling Omo e don tay Bina chelanka Vigilante I don dey hide them l'ateje They no dey use me joke again Baddo dey rap, the beat e de tay The god of music, feeling my pain
We give them zanku (zanku) They dance zanku (zanku) We play azonto (azonto) They dance azonto (azonto) We give them shaku (shaku) The people feel am (feel am) Eh, play afro beat to the world (wan da no mo)
Oh-oh-obu ta roko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Oro boro ko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Awon ke fun ko re (eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Biomu cha cho re (eh, Afrobeat to the world, eh, eh) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, zanku) Obu ta roko re (eh, zanku) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, azonto) Oro boro ko re (eh, azonto) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha, shaku) Awon ke fun ko re (feel am) Aso ko ri ko re (cha-cha-cha) Biomu cha cho re (eh, Afrobeat to the world, eh, eh) Aso ko ri ko re
Oh, oh Yepo, yepa (yepo, yepa) Eh, see ya later (see ya later) Anita Baker, ma ronu mo ye jo data Ibebe ga Bi ti sky scraper Shege igebe lo to bayi Sunmo wa ka na e ni paper Ye dull bi ti'gbin to nfa Omo, if no be say I get the brain I know my level, I dey my lane I get my money, I no complain Some people prayer na make we stale But if I fall, I rise again You no see Messi, you're not in Spain Uh, my life wan dey replay Because e dey sweet dem like e reke
We give them zanku (zanku) They dance zanku (zanku) We play azonto (azonto) They dance azonto (azonto) We give them shaku (shaku) The people feel am (feel am) Eh, play afro beat to the world (wan da no mo)
Oh whoa whoa (da nomo) Ah, when the gbedu land (eh) DJ, turn it up No time for story, oh, oh Spiritual on the ground Vibe Anikulapo Baddosneh Men with the bang-bang-bang Put on your dancing shoes Kijo mole (play Afrobeat to the world) Make you dey dance-dance-dance, eh Zanku, zanku (make you dey dance-dance-dance) Azonto, azonto Shaku, feel am (see vibe Anikulapo) Baddosneh Men with the bang-bang-bang Put on your dancing shoes (play Afrobeat to the world) Kijo mole Make you dey dance-dance-dance
Energy GAD, gAD
Energy GAD, gAD Ri, Ridimakoolayon!Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.