Eeh El Ye ye yeh Manifest M d) d) d) ti d) Hehehe El El verse 1
Den times I dey stay for Dc Den times nobody dey see me I no dey dis cos I no dey tv Wey nothing nothing dey bother me atall oh Ee eh Den times I dey stay for spintex Nothing I guess plat I get ma happiness Mbut in a twinkle of an eye oh Ibi like I dey halla Ibi dollar bi matter
CHORUS But we go sing some hallelujah a aaaaah And the money go dey flow o o oooooooh We be singing hallelujah aaaaaah And charlie we go morle more kudi kudi Kudi kudi fee me oh
El Verse 2 Den times I dey stay for London Rocking my Nike, addidas and shonjong Eh I never think sey I go one day grow Wey all ma paddies from ma body go fly away Away eeh eeh Den times I dey stay for Osu Nothing nothing we dey get for kotoku Everyday we dey drink We dey smoke in a chicks and day We never no sey one day e go fail away
CHORUS But we go sing some hallelujah a aaaaah And the money go dey flow oooooooooh We be singing hallelujah aaaaaah And charlie we go morle more kudi kudi Kudi kudi fee me oh
Manifest
Ebi like magic Am a marvel Not average Now am larrish See back in de days in class six And ma head phones up in classes Hamattan was drag got a chopstick Lunch money we use to take spread chicks Small flicks Got complex You need cash money to keep your baby fresh But your baby left and the sugar daddy came Now you vex And you dey cry for the rame Oh hoo oh yawa Tought you a lesson money is power Money can afford you a three piece of bradder Money bi the gab between benz and okada We dey job had then comes the income Cos after income ofcourse the chicks come.
CHORUS Hallelujah a aaaaah And the money go dey flow o o oooooooh We be singing hallelujah a aaaaaah And charlie wemgo morle more kudi kudi Kudi kudi fee me oh
But we go sing some hallelujah a aaaaah And the money go dey flow o o oooooooooh We be singing hallelujah aaaaaah And charlie we go morle more kudi kudi Kudi kudi fee me ohTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.