Katalog:  A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 

D / Davido / LCND


Make I tell you something, life is not fair
Lost many of my guys but I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fierce
So oh-oh-oh-oh

I just won flex this life oh
Before I leave this life oh wey
Ko s'omo na, mo ma jaiye mi
Mo jaiye mi

I go double the bag oh
If I hear say I slack oh wey
Ko s'omo na, temi ye mi
Temi ye mi

Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
Shooting up for the stars
Oh wey, oh wey oh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh

Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh

I get many things wey I want to talk about oh
Want to talk about
Wetin my eyes see sey my mouth no fit talk oh
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball make them call me Lukaku
So oh-oh-oh-oh

I just won flex this life oh
Before I leave this life oh wey
Ko s'omo na, mo ma jaiye mi
Mo jaiye mi

I go double the bag oh
If I hear say I slack oh wey
Ko s'omo na, temi ye mi
Temi ye mi

Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
Shooting up for the stars
Oh wey, oh wey oh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh

Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.
Szukaj MP3
· Davido - LCND
· Konwertuj video do MP3
· Konwertuj video do MP4

Nowe Teledyski
 · Kubańczyk - Zaufaj Mi
 · Sabrina Carpenter - Espresso
 · Kizo X Bletka - Szybkiego Grubego Życia
 · Alok, Jess Glynne - Summer's Back (Lyric)
 · Alan Walker, Ina Wroldsen - Barcelona
 · KęKę, Żabson - Pełen Obraz
 · Mark Ambor - Belong Together
 · Julia Wieniawa - Sobą Tak
 · Jaxomy X Agatino Romero X Raffaella Carra - Pedro
 · Katy Perry - Woman's World
 · DiscoBoys - Holiday
 · Camasutra - Pragnę Cię
 · Wiktor Dyduła - Tam Słońce, Gdzie My
 · Brylant Ft. Weekend - Za Każdą Chwilę Z Tobą
 · 4Money X Gibbs - Wosk
 · Sanah - Miłość Jest Ślepa
 · Modelki - Ile Dać Mam
 · Playboys - Dzieweczka
 · Sobel - Mama Powtarzała
 · ReTo Ft. Jonatan - Dzikie Psy

Wszelkie prawa zastrzeżone. Powered by © 2004-2024 Teledyski.info || Polityka cookies || Darmowe Mp3 || Zgłoś błąd

[ darmowe teledyski do oglądania ]