[Chorus] Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh Omo Mamarazi lomo yeah
[Verse 1] Oshen bubble Oshen bubble E be like you dey see double You dey see double When the gbedu enter you Say e go dey ginger you Them be think say we dey joke Now they see say no be joke As the matter develop I say make i let you know Say lati kekere (Lati kekere) Lati kekere n'imoti hustle Moti'm bubble Eh malo moto, ginger me Party oma sareju moto Sareju moto
[Chorus] Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh (omo) Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
[Verse 2] Oni lai la ila nla Oni kpami kpoi dinlala Neni mi o no like am rola nla Baby i surrender Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh I no know wetin to talk that day That day wey you waka pass my way Mi olegbaro omoge oh Malo moto, ginger me Party oma sareju moto Sareju moto
[Chorus] Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh (omo) Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
[Outro] Oni lai la ila nla Oni kpami kpoi dinlala Neni mi o no like am rola nlaTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.