[Intro] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o No level No level It's Kel P Vibes
[Chorus] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan
[Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo fuck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi o l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Make una listen well well
[Verse 1] When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kaluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me No no No no Moni lati lowo o Odi don don Tori iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Mo ni iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get money, you go know o Still I go hustle till thy kingdom come Because because
[Chorus] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan
[Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo fuck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o
[Verse 2] Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gorgon Mo man korin gongon lori gangan Mo man korin gongon lori gangan Bere lowo Kel P Tori owun gongon lolu gangan Bami lu gongon yen Dangoteeeee Dey find money ro ro Dey find money ye ye Find money no no Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Mo ni Ji Masuun
[Outro] Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Ah ahn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money Find money, find moneyyyyyy... Why me no go find moneyTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.