[Verse 1] Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu
[Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Verse 2] Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit no do me jo Mm, agbana oso Even as things no dey go my way Even in days I no get nothing at all Mm, agbana oso
[Verse 3] Na me wey dey drive your bus Na me wey dey drive your keke Mm, agbana oso Na me wey dey run around Na me dey ddo the job Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my ownTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.