Katalog:  A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 

B / Burna Boy / Another one

[Verse 1]
Who no fit listen dey talk and talk
Check mi thing and no wan gimme back
Tell em boys say me no find ****
The boy ah come and they avoid contact
And anytime go to the freestyle
One person must to thief my style
Me ah tell you only God know why
But i dunno the boy nah gone wide
Ah me no know, ah wen ah get em education
Ah me no know, you na badder than Cynthia Morgan
Ah me no know, you no fi test the don gordon
Ah me no know, rita cut the fight [?]

[Chorus]
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist

[Verse 2]
Listen people make me tel you something
The don gordon he just come in
22 come wey me begin
Me realy mean it me nah just singing
And if a boy diss me this morning
Swear to God by this evening
Up in a box ah ya gon find him ah
Them violating ah bad timing

[Chorus]
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Oooo the girl ah whine up the waist

Oooo the girl ah whine up with this

[Verse 3]
Ah sa me say, ah no fit turn up
Wave ya hand up in the town [?]
Ah sa me say, ah no fit turn up
Wave ya hand up in the town [?]
Because i hear somebody call my name
Say ma na youngster the thing ah change
Hear somebody call my name
Violate they turn ah have your face rearranged
I pull [?]
Test me get vexed me press you get wet
What you expect when ya show na respect
I come to parambulate you [?]

[Chorus]
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Oooo the girl ah whine up the waist
Say me give dem another one, na im be this
Oooo the girl ah whine up with this

[Verse 4]
They can't talk, the last [?]
And inna fault when you talk bout them ah done dem ah to come come prove it now
You better know its the ruling don and do as its down to be
And the boy wey come they better know say them nah bad like me

[Chorus]
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist
Say me give dem another one, na im be this
Wa na come fi see the girl whine and twist

[Outro]
Wild boy
Wild boy boy boy
Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.
Szukaj MP3
· Burna Boy - Another one
· Konwertuj video do MP3
· Konwertuj video do MP4

Teledyski » Burna Boy...
 · Burna Boy Feat. Ed Sheeran - For My Hand
 · Sia Feat. Burna Boy - Hey Boy

Wszelkie prawa zastrzeżone. Powered by © 2004-2024 Teledyski.info || Polityka cookies || Darmowe Mp3 || Zgłoś błąd

[ darmowe teledyski do oglądania ]