Katalog:  A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 

B / Burna Boy / African Giant


[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like Otokoto

[Verse 1]
See nobody do it better‚ better than me
Can't nobody do it better‚ check am and see
I know say one day e go better‚ I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be, e done bi o
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla ‘ebelebe buo'
Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo'
Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo

[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto
Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.
Szukaj MP3
· Burna Boy - African Giant
· Konwertuj video do MP3
· Konwertuj video do MP4

Teledyski » Burna Boy...
 · Burna Boy Feat. Ed Sheeran - For My Hand
 · Sia Feat. Burna Boy - Hey Boy

Wszelkie prawa zastrzeżone. Powered by © 2004-2024 Teledyski.info || Polityka cookies || Darmowe Mp3 || Zgłoś błąd

[ darmowe teledyski do oglądania ]