You know say i dey love when you call me in the night time You tell me you want me Sake of your body dey do you one kind You know say i dey love when you call me in the night time And you tell me say you need me Sake of your body dey do you one kind
Don't be afraid to tell me what you wanting How you're feeling You want me in the night and you want me in the morning Body no be fire wood I sabi the feeling Don't be afraid to tell me what you wanting How you're feeling You want me in the night and you want me in the morning Body no be fire wood Make i give you healing yeah
Shey you no go mind if i kolombi you for here Or make i kolombi you for there Give you the d-d-d-d for here Yeah yeah yeah You no go mind if i kolombi you for here And then i pakata you for there Baby make a prapata you for there All by myself in my bed Thinking of you in my head Know say me want you here Know say me need you here E be you wey i want, na you When i call for you No be holiday how i put in work for you 0-8-0 come on over Ring ring for the jangalova
Wantana wantana wanting you Sweet potato Cappuccino cappuccino plantain Till tomorrow Wantana wantana wanting you yeah Sweet potato Cappuccino cappuccino plantain
Shey you no go mind If i kolombi you for here Or make i kolombi you for there Baby make i kolombi you for here Da da da You no go mind if i kolombi you for here And then i pakata you for there Baby make a prapata you for there Da da da yeah yeah yeah yeahTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.