Thief thief thief my kele You wan you wan thief my kele Thief my kele Thief thief thief my kele You wan you wan thief my kele
[Chorus:] O ni tire, mo ni temi But temi lo wa fe ronju mo You wan thief my kele You wan you wan thief my kele (thief my kele) You get your own I get my own But na my own wey dey sweet you pass You wan thief my kele You wan you wan thief my kele
[Verse 1: Banky W] As I step up in the club in the VIP I know I'm looking hot, sitting with wifey You dey look my side, I see you smiling Na my girl you want, no be say you like me The way she dey wine has got you sick But the girl is mine, she's not your chic Plenty keles dey but you no send them Na ma own you wan shenge
[Hook:] As I turn my face You give am your phone number (you give am your phone number) Say you dey try upgrade Abi you don see maga (abi you don see maga) Wetin God ordained Na hin you want put asunder, na hin you want put asunder You think say you get craze I go just arrange bouncer, I go just arrange bouncer Chai
[Chorus]
[Verse 2: DEL] Blame it on shepe Blame it on the shayo Blame it cause am semsem Blame it on the agro Agro na bastard You self you know now So you be big boy Me sef hold ground Shebi you be capable Show generosity Make I hold this one Ke mi na quality Plenty keles dey but I know send them Na your own I wan shenge
[Hook]
[Verse 3: Waje] Yeaaa... I am kinda flattered that you think I am hot But to roll with you, I think not I am not the kind of girl that leaves with other men I am with Mr. W, what don't you understand It don't matter You ain't my pedigree I am not a groupie So turn around and go I see your girl over there But na me you wan shenge
[Chorus x2]
Don't don't don't test me Don't test me yea...!Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.