[Verse 1] E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey pęlę oh Mo ti n so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh
[Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do
[Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
[Verse 2] Oni reason Oni reason why dem dey call me olorin While you beefing, I'm still lеading Kill anything I no fit please You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choo Wanna sip somе jin and juice Tomorrow we'll be up again
[Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do
[Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
[Outro] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey doTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.