[Verse 1] Iyanu yęn shock won bakan bi ti Badboy Timz Say wetin go be go be Dem no fit hold me on G Won le le, won le le, won le le o From Ojuelegba to Ikate oh I show dem pepper ki n to sa n'le o Because I know my dream, mi o kere o (Kere) Jazz on jazz but their jazz don cast Only strong fit to fit survive See am for my dream as I wear my crown Get down on my knees and I pray to Jah, ah
[Pre-Chorus] Person wey no work oh Tell me how he wan chop, mehn I don't know know Heavenly sound from the street, that's how wе roll, ye ei Emi o kerе oh, emi o kere e e Emi o kere, so fun ma wo bę oh Ma wo bę oh, ma wo ęni kan kan Emi o kere oh, emi o kere Emi o kere oh, so fun ma wo bę oh Ma wo bę oh, ma wo ęni kan kan
[Verse 2] So many ikilo coming How many me I wan talk? So many friends dey envy But me I no dey see them As I dey guide, I dey look, I dey tan won Anybody wa, mo ma kan won oh Emi l'omo tan ni ko le pa ago o Now I dey do big thing, I be lion My head strong pass Coconut Dem try, dem no reach me on God Anything wey you wish me, me I wish you back Omo, make I focus on my grind oh
[Pre-Chorus] Person wey no work oh Tell me how he wan chop, mehn I don't know know Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye ei Emi o kere oh, emi o kere e e Emi o kere, so fun ma wo bę oh (Ma wo'be o) Ma wo bę oh, ma wo ęni kan kan Emi o kere oh, emi o kere Emi o kere oh, so fun ma wo bę oh Ma wo bę oh, ma wo ęni kan kan
[Chorus] Nzaza Oluwa nzaza Nzaza Oluwa nzaza Oluwa nzaza Nzaza Oluwa nzaza (Nza, nza, nza o) Nzaza Oluwa nzaza Nzaza Oluwa nzaza (Nza, nza o) Oluwa nzaza Nzaza (Yea yea) Oluwa nzazaTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.