It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely) Money on my mind (Money, money, money) Don't care what they yearning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi) Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love
Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger
Just carry girl baby no time Bad boy dey me I dey fine And at the same time me I dey high Mo duro tan, mo stand out calm down You go dey fine like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ lọ pọ, pọ Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere d'ele Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye Ye, ye
Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money me I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love
Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money gingerTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.