If to say na just me I'll be living like I don't care Live my life until nobody dey here If na just me, I'll be doing anyhow Because nobody go dey here to challenge me Nobody is supernatural, diverse is the spirit of the carnival Your personality e no matter at all Individuality cannot make us tall I sing,I sing for all of yall Don't let anybody push you to the wall Na community na hin make us all Secret society na hin break us all I don't want to be talking like a preacher at all I don't want to dey like say I sabi pass all I know say no be everybody sabi play ball But arise O' compatriots If Nigeria call So make you just dey do your thing Make I do my thing If I like living instead of to be feeling like a king on top nothing Stop the bragging And stop the posing Because you know say all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me) Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me) [x2]
Who get ear make dem hear No go tell anybody say you see me for here If na only me you know say I no go dey care Just like everybody I wish life is fair Only me..there would be no one here for we to dare Nobody to follow me scatter money in the air No one to lean on in times of despair Too much of everything but no one to share it with It will be only me going to cinema No girl friend to tell once in a while to say free me ma But know I gat Funke, Elenu and Chidera Plus am not the only superman in the area So make you just do your thing Make I do my thing If like living instead of to be feeling like a king,on top nothing Stop the bragging And stop the posing Because you know say all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me) Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me) [x2]
If to say na just me [x4] Nobody go hear my story Nobody complaining Unto,not just me Thats why we need love and unity So I sing say say
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me) Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me) [x3]Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.