As gbege dey happen around the world And the news wey full for air Dey make liver dey fail you Dey make spirit dey dampen So, ma guys na your eyes you go sharpen You need to take care of yourself Cos the curve go flatten Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh Gbege must come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better Gbege wey dey now e no go kill us never I collect 1 Trophy make I take forget am 2 bottles with 2Baba we dey for gether Make I keep am short o mi o fe soro ju Everybody know say all my people dem dey colorful When the gbege jam us for body we lost 1 or 2 And the matter hook us for neck we no no what to do Stop there, turn round you go see action Where man fall down, he go still rise up Weytin no kill man na weytin make him sharp nah And you no fit die for your film na you be actor You go wide the chest like you be man o' war You go wipe the dirt like you be janitor You recharge the energy and start afresh Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world And the news wey full for air Dey make liver dey fail you Dey make spirit dey dampen So, ma guys na your eyes you go sharpen You need to take care of yourself Cos the curve go flatten Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh Gbege must come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus Better go still come wey flexing go dey unanimous All of my people turn, dey turn up till maximum Bad water wey dey flow come no fit carry us As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo All the kwanta wey you think say kole pari mo Sofun Tolani, Chidera pelu Amina Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo To the heroes we lost, we no go forget Heaven prepare the medal wey dem go collect Our black panther don unite with black mamba When the time come, we go still jam for wakanda When you get up help us, halla captain chika And God bless the souls of Uwa and Tina The time tough but no matter how e rough Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world And the news wey full for air Dey make liver dey fail you Dey make spirit dey dampen So, ma guys na your eyes you go sharpen You need to take care of yourself Cos the curve go flatten Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh Gbege must come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We go rise up again
This thing just wan test every man The same thing dey happen inside inna every land E no be competition This one no concern politician E just wan test every man Same thing dey happen for every land o This no be competition This one no concern politic... politic...
As gbege dey happen around the world And the news wey full for air Dey make liver dey fail you Dey make spirit dey dampen So, ma guys na your eyes you go sharpen You need to take care of yourself Cos the curve go flatten Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We must to rise up again, eh Gbege must come and go Ebelebe, we suppose to jump am o Ebelebe, you suppose to know say We go rise up againTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.