Help me spread this message like Globacom Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come And no be every breast wey be silicon Ehen Make dem no come dey wash you And make you do exactly what you wan do Make you no say I no tell you Make you no let devil come dey use you But if I tell you say I love you Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time, 30 billion no go do you That time, Edumoga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line, na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show
If body dey hot you, drink water No come, come dey form like butter Because I know say you know say I know you And no be every dressing go fit you (Ehen!) Make you no make me mara eh Attentiveness for my matter eh
I no fit halla I no fit shout I no wan make, na me and you dem talk about And if I tell you say I like you Abeg no let shakara come dey kill you
That time, 30 billion no go do you That time, Edumoga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line, na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo
So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show
Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you Cause I don try for your matter Make you butter, make you no dey do pass you Cause I go do my own and you go do your own Anything wey remain na bone we go bone Cause life is too short for debating Levels too cure for you, na wetin?
Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life showTeksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.