Katalog:  A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 

Pozostali / 2Baba / Only Me


If to say nah just me
I'll be living like I don't care
Live my life unto no body dey here
If nah just me
I'll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me

Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call

Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money

I said I said I said
Who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area

Make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)

Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love and unity
So I sing, say say

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Teksty umieszczone na naszej stronie są własnością wytwórni, wykonawców, osób mających do nich prawa.
Szukaj MP3
· 2Baba - Only Me
· Konwertuj video do MP3
· Konwertuj video do MP4

Nowe Teledyski
 · Daria Zawiałow - Ballada O Niej
 · Kizo X Bletka? Ft. Szpaku - Dolce Vita
 · Extazy - Zostań Moją Dziewczyną
 · Sobel, Sanah - Wynalazek Filipa Golarza
 · Linkin Park - Two Faced
 · Kaśka Sochacka - Komary
 · Klaudia Zielińska - Daddy
 · Joker, Sequence - Ten Jeden Pocałunek
 · After Party - Serce Zimne Jak Lód
 · Bayera - Obiecuję Ci
 · MiłyPan - Przyszła Sama
 · Joker, Sequence - Skradziony Z Gwiazd
 · Czadoman - O Miła Pani
 · Iness - Czarna Dama
 · Modelki - Wczoraj
 · Diiya - Naiwna Dziewucha
 · Blondi - No Hejka
 · Martirenti, Margarita - Slavic Girlz
 · Kuban Ft. Kukon - Tak Niewiele Brakowało
 · Szpaku X Deemz - 1000 Kobiet

Wszelkie prawa zastrzeżone. Powered by © 2004-2024 Teledyski.info || Polityka cookies || Darmowe Mp3 || Zgłoś błąd

[ darmowe teledyski do oglądania ]